When We Hear the Name of President
Nigerian poet Tanure Ojaide evokes a language of high stakes, hi-jinx, and hybridity, combining code switching with scathing poltical critique to down ‘Mr. Big Belle’. Wetin our eye never see? Dey don see Oba! President na butcher e be for khaki or agbada— cobra-o, viper-o, na snake dem be; murderer na killer no […]